Quantcast
Channel: Naija Music Lyrics 17th March 2022 2022
Viewing all 874 articles
Browse latest View live

Music Lyrics: Burna Boy – Gba

$
0
0

Gba Lyrics by Burna Boy

[Intro]
Mo ni kon gba o gba o
Won fe gba o gba o
Mo ni ko ma worry to ba ya won ma gba o gba o
Gba gba
Gba gba
Mo ti so fun won ki won gba
Won fe gba
Waan gba

[Verse 1]
Them talk say I’m bad but so are you
I know what’s really going on and so do you
Ayy ayy
I no dey find person trouble
But them no dey lie when them say Oluwaburna ko gbadun
And if you ask wetin dey sup
Then I go show say the matter plenty
All the people wey dey lie for themselves say them be holy holy
E dan tey wey I dey talk
But e be like say you no dey hear me
Many things dey for my mind as I’m singing this song

[Hook/Chorus]
Mo so fun won kan gba o gba o
Won fe gba o gba o
Mo ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o
Mo ni kon gba gba o
Won fe gba o gba o
Mo ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o
Gba gba
Gba gba
Gba
Gba gba
Gba
Gba gba
Ayy ayy

[Verse 2]
Everybody dan dey wait
People body dan dey shake
We go know which way to dey
Awon temi le toyan
Me I no know as you dey see am
But I know as I dey feel am
Shora ko ma lo dija oh
Gimme gold gimme silver
Gimme beach gimme river oh
Gimme drink gimme liver oh
Gimme tinkili sweet love oh
Gimme everything I need now
Omo if you ask wetin dey sup I go show say the matter plenty
Many things wey dey my mind
Some of them go do like say demma blind

[Hook/Chorus]
Mo so fun won kan gba o gba o
Won fe gba o gba o
Mo ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o
Mo ni kon gba gba o
Won fe gba o gba o
Mo ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o
Gba gba
Gba gba
Gba
Gba gba
Gba
Gba gba

[Outro]
Them talk say I’m bad but so are you
I know what’s really going on and so do you
Ayyy
I no dey find person trouble
But them no dey lie when them say Oluwaburna ko gbadun
Mo ti so fun won ki won gba
Won fe gba, Waan gba
Mo ti so fun won ki won gba
Won fe gba, Waan gba
Mo ti so fun won ki won gba
Won fe gba, Waan gba
Mo ti so fun won ki won gba
Won fe gba, Waan gba

The post Music Lyrics: Burna Boy – Gba appeared first on GL Trends.


Music Lyrics: Burna Boy – Deja Vu

$
0
0

Deja Vu Lyrics by Burna Boy

Say me no give you chance o my baby
Your body fire but me I be dragon
Baby I no fit lie, it’s a bad one
And when you burst and whine it’s a centre of attraction
Mammi all I wanna do
Is to put my thing all over you
Deju vu how it feels
Like we already falling in love
In love, In love
Be like say we dan do am before
Before, Before

Mo se temi die die die die die die die die die
People wey no see, them go hear
Na man wey dey reason dey scratch beard beard
Make you dey hear
Mo se temi die die die die die die die die die
I just want to hold your body jeje
I no go fit to do am without your help
So why your voice dey halla halla
Like say no be your choice to follow follow
Abi your boy for twitter gan
I get different styles to ginger you

Mammi all I wanna do
Is to put my thing all over you
Deju vu how it feels
Like we already falling in love
In love, In love
Be like say we dan do am before
Before, Before

Mo se temi die die die die die die die die die
People wey no see, them go hear
Na man wey dey reason dey scratch beard beard
Make you dey hear
Mo se temi die die die die die die die die die
I just want to hold your body jeje
I no go fit to do am without your help

People make we tell you something
If you see fine girl wey you gbadun her body
She tell you say the man wey she follow come na her cousin
Then you come discover that it really wasn’t
Eh woo
Say if you give me chance o my baby
You no go ever need another man o my baby
I say make I show you things wey no go understand o my baby
I dey see am for your face say you want to come around o my baby
Eh woo

Mammi all I wanna do
Is to put my thing all over you
Deju vu how it feels
Like we already falling in love
In love, In love
Be like say we dan do am before
Before, Before

The post Music Lyrics: Burna Boy – Deja Vu appeared first on GL Trends.

Music Lyrics: Patoranking – Available

$
0
0

Available Lyrics by Patoranking

[Intro]
What Ya Say
Hold Something

[Hook/Chorus]
Am Available ama!! am Available
Call Me am Available
Ah-Ah am Available ama am Available “Available”
Hololo lo “Ahyayayah!!”
Hololo lo “Ahyayayah!!”
Hololo lo “Ahyayayah!!”
Holololo “Ahyayayah!!”

[Verse 1]
See The Girls Them Dey There
All The Boys Them Dey There
Everybody Them Dey There
Ready!!!
Girls I’m Ready
Girl I’m Ready
We’ll Rock We All Ready

[Bridge]
I Wanna Dance With You Way wey na
Dancer “Dance Away!!”
I Wanna Dance With You Way wey na
Dancer “Dance Away!!”
I Wanna Dance With You Way wey na
Dancer “Dance Away!!”
I Wanna Dance With You Way wey na
Dancer “Dance Away, Dance Away”

[Hook/Chorus]
Am Available ama!! am Available
Call Me am Available
Ah-Ah am Available ama am Available “Available”
Hololo lo “Ahyayayah!!”
Hololo lo “Ahyayayah!!”
Hololo lo “Ahyayayah!!”
Hololo lo “Ahyayayah!!”

[Verse 2]
Any Time You Call Me
I Am Ready To Answer
Wanna Stand By You
Girl Like I Am Your Bounce!!
Too Many Many
Too Many Many Styles
Girl I Swear You Are Too Versatile Uhm
This Is Real African Style
Not Oppa Gangnam Style
Call Me am Available
Trust Me I Am Capable
I Am Ready To Disable You On Top Of Your Table

[Bridge]
I Wanna Dance With You Way wey na
Dancer “Dance Away!!”
I Wanna Dance With You Way wey na
Dancer “Dance Away!!”
I Wanna Dance With You Way wey na
Dancer “Dance Away!!”
I Wanna Dance With You Way wey na
Dancer “Dance Away, Dance Away”

[Outro]
Am Available ama!! am Available
Call Me am Available
Ah-Ah am Available ama am Available
Call Me am Available “Available”
Am Available ama!! am Available
Call Me am Available
Ah-Ah am Available ama am Available
Call Me am Available “Available”
Hololo lo “Ahyayayah!!”
Hololo lo “Ahyayayah!!”
Hololo lo “Ahyayayah!!”
Hololo lo “Ahyayayah!!”

The post Music Lyrics: Patoranking – Available appeared first on GL Trends.

Music Lyrics: Ycee – I Wish

$
0
0

I Wish Lyrics by Ycee

[Intro]
TINNY Entertainment baby
Done know
Ain’t nobody badder than
Ain’t nobody badder than

[Verse 1]
Real quick, like the joker going right off the back
Wanna see me out there’s a rider for that
Me and you up in a battle you couldn’t sign up for that
They gon need a scrapper just to get your back off the mark
‘Cos you, get crumbled, I move full throttle
A trouble that’s coming for you if you try to slow my hustle
Down, brown, paper, bags
A flow like this I swear your fav never had
I know I dey mad chics digging me they giving me
A big fat blunt like Santa’s stuck up in the chimney
Bow legged rapper when I ball you see the skill in me
See mans not hot but you can tell it’s zero chill in me
Want a crib that look like a sorority

‘Cos I be getting women and I’ll do it with authority
Shout out to all women now they more on me want more of me
But honestly nowadays a lot of ya’ll be boring me
Right now the hip-hop game’s been ignoring me
Act like they don’t see what the boy be doing globally
Things I’m doing on a large scale would leave you (?)
I’m like a sound sultan my flows got a black belt
So what the plan my bro?
‘Cos am hear to give em really what they asking for
Anyone’s that got some issues that I should know
Speak now so I can split your a-s in four

That’s a, sign of a cross and a, sign of your loss
You should, read the reports TINNY round of applause
And a, word to the boss you said it was time to boss
Then my brother hooked me up and I definitely must
Pause, real talk you know I tell the truth

[Verse 2]
Back to the rap for the real fan addicts
I been all the way up like a big man’s headache
You try to pull me down but the n—a can’t die
Best African in hip-hop and am guessing here’s why
My flow is so impeccable despicable
You avoid the colab ‘Cos you know that am a threat to you
The rest of ya’ll feeling cool it’s only ‘Cos am letting you
And know you can keep shut and do what you suppose to do
Bruh, I wish, that one will try to step to a brother like this
You wanna see war I bring it to your eyelids, iris, I live
For the fool that say, that I ain’t sick is
High risk, call (?) Mehn am running this s–t
Mhen am running for your b—h

[Outro]
TINNY
We about to flip the whole game
BBK
It is a beat by Karma
Ain’t nobody badder than

The post Music Lyrics: Ycee – I Wish appeared first on GL Trends.

Music Lyrics: Nonso Amadi – Radio

$
0
0

Radio Lyrics by Nonso Amadi

[Intro]
Juls baby

[Verse 1]
Give a lotta hope to my guys who’ve been backing me since day one
Thought it was a joke at the start but you know
Juls thought it through and put me on
Cos I’ve been known to be a little on
Girl any chance that I get i’m calling
And I know you wanna hear my voice so

[Pre-Hook/Chorus]
If you turn it louder, I’m always there
I’m in your radio
I’m always there (huh)
If you turn it louder, I’m always there
I’m in your radio
I’m always there (huh)

[Hook/Chorus]
I’m out here rooting for you stay on the radio
I heard you mafia boy stay on the radio
Man ah get dirty ya ya stay on the radio
We here rooting for you stay on the radio

[Verse 2]
Trynna be the one that you love and you can’t just ignore
Me afi get badder than them baby ain’t nothing wrong
And now they hear my sound and they like that
I remind you someone that you like back
And my writing will make you wanna write back see

[Pre-Hook/Chorus]
If you turn it louder, I’m always there
I’m in your radio
I’m always there (huh)
If you turn it louder, I’m always there
I’m in your radio
I’m always there (huh)

[Hook/Chorus]
I’m out here rooting for you stay on the radio
I heard you mafia boy stay on the radio
Man ah get dirty ya ya stay on the radio
We here rooting for you stay on the radio
I’m out here rooting for you stay on the radio
I heard you mafia boy stay on the radio
Man ah get dirty ya ya stay on the radio
We here rooting for you stay on the radio

[Outro]
Wa ya there saying?
In your radio, Juls baby
Stay on the radio
Stay on the radio
If you turn it louder

The post Music Lyrics: Nonso Amadi – Radio appeared first on GL Trends.

Music Lyrics: Wizkid & Mut4y – Manya

$
0
0


[Intro]
Eh, yeah, yeah, hol on, yeah, yeah, yeah

[Chorus]
A li’n si ewu, panla panla pe ni si e wanya
Baby girl follow me manyewu, baby girl follow me

[Verse]
Oya pick all my money put am for your head o, for your head ohoh oh mama mo
Oya pick all my money put am for your waist oh, for you waist ohoh oh

[Chorus]
I wan fall in ah li’n si ewu, panla panla pe ni si e wanya
Baby girl follow me manyewu, baby girl follow me manya, manya
I wan fall in ah li’n si ewu, panla panla pe ni si e wanya
Baby girl follow me manyewu, baby girl follow me manya, manya oh

Starboy, Starboy, open Ole, ice water, ohmagawd

[Verse]
Yeah, baby can we do this tonight oh, eh, baby can we do this for life ohoh oh oh
I can hold you tight and all night ohoh oh
Hold you tight I no go lie to you oh oh
Oya pick all my money put am for your head o, for your head ohoh oh mama mo
Oya pick all my money put am for your waist oh, for you waist ohoh oh

[Chorus]
I wan fall in a li’n si ewu, panla panla pe ni si e wanya
Baby girl follow me manyewu, baby girl follow me manya, manya
I wan fall in ah li’n si ewu, panla panla pe ni si e wanya
Baby girl follow me manyewu, baby girl follow me manya, manya oh

Starboy, Starboy, open Ole, ice water, ohmagawd

[Verse]
Baby girl follow me manya, manya ohoh oh, this your love e dey make tee-manya oh e lele
Manya manya oh, this your love e dey paka me shi oh e lele, manya manya ohoh oh
Yeah, baby can we do this tonight oh, eh, baby can we do this for life ohoh oh oh
I can hold you tight and all night ohoh oh
Hold you tight I no go lie to you oh oh

[Pre-Chorus]
Oya pick all my money put an for your head o, for your head ohoh oh mama mo
Oya pick all my money put am for your waist oh, for you waist ohoh oh

[Chorus]
I wan fall in ah li’n si ewu, panla panla pe ni si e wanya
Baby girl follow me manyewu, baby girl follow me manya, manya
I wan fall in ah li’n si ewu, panla panla pe ni si e wanya
Baby girl follow me manyewu, baby girl follow me manya, manya oh

The post Music Lyrics: Wizkid & Mut4y – Manya appeared first on GL Trends.

Music Lyrics: Olamide – Wo Spiritual

$
0
0


wo!
Won ba e wi n’ibi wo!
Ma lo se bi ogoro wo!
Awon omo tikabodi wo!
Ma lo lalakibo wo!
Oya jo bi mummy wo!
Oya jo bi daddy wo!
Oya jo bi olowo wo!
Ma lo jo bi olosi wo!
Won ba e wi n’ibi wo!
Ma lo se bi ogoro wo!
Awon omo tikabodi wo!
Ma lo lalakibo wo!
Oya jo bi mummy wo!
Oya jo bi daddy wo!
Oya jo bi olowo wo!
Ma lo jo bi olosi wo!

Won lo n wa’wa n’gboro wo!
Won lo ti n miss wa n’gboro wo!
A tun mo Ambode wo!
A de si ma fa gobe wo!
Gbona feli-feli wo!
Chicken peri-peri wo!
Ma wo lbi I teli-teli wo!
S’emi wa jo Sanyeri wo!

O n jo mi bi ti cigar wo!
O fe fi mi’ma buga wo!
No! Am not your n—a wo!
Oh baby, baby shiga wo!
Life is short like nicca wo!
F’owo ha mi l’ejika wo!
Make we go into my car wo!
Baby girl, je k’a shiga wo!

Won ba e wi n’ibi wo!
Ma lo se bi I ogoro wo!
Awon omo tikabodi wo!
Ma lo lalakibo wo!
Oya jo b mummy wo!
Oya jo bi daddy wo!
Oya jo bi olowo wo!
Ma lo jo bi olosi wo!
Won ba e wi n’ibi wo!
Ma lo se bi ogoro wo!
Awon omo tikabodi wo!
Ma lo lalakibo wo!
Oya jo bi mummy wo!
Oya jo bi daddy wo!
Oya jo bi olowo wo!
Ma lo jo ni olosi wo!

Awon omo mi n’ London wo!
Awon omo t’o bad wo!
If you see their bumbum wo!
Orobo toh bahd wo!
Won f’imu jo Ibo wo!
O lo n jo bi aboki wo!
Seke seke bula wo!, emi n lo mi, e fun mi l’abula wo!

The post Music Lyrics: Olamide – Wo Spiritual appeared first on GL Trends.

Music Lyrics: Olamide – Lagos Nawa

$
0
0

Lagos Nawa Lyrics by Olamide

[Hook/Chorus]
I am not even interested in wetin
I am not even interested in wetin they get to talk
I am not even interested in wetin they get to say
Se ejo o kin su yin ni omo Lagos nawa
I am not even interested in wetin they get to talk
Oya se owo wole, Se owo mi pe
Yama yama e ko o shi wole
Oya se owo wole, Se owo mi pe
Yama yama e ko o shi wole
Oya se owo wole, Se owo mi pe
Yama yama e ko o shi wole
Oya se owo wole, Se owo mi pe
Yama yama e ko o shi wole
Se owo wole

[Verse 1]
I put it down
I put it down
For all the Aje pako people yea i put it down
I put it down
I put it down
For all the Aje B.utter people yeah i put it down
Oya give me lamba give me lamba eh
Give me ginger give me ginger eh
Tola sope shola sope Bola sope ogbeni dapada
Awon my n—-s them ma come thru
If you see ilefo you go humble
We dey stack all the money but e no do
365 on the road omo ologo logo logo omo ologo
Won ti rogo
The lamba is driving them local
Down from Miami to Monaco

[Hook/Chorus]
I am not even interested in wetin they get to talk
I am not even interested in wetin they get to say
Se ejo o kin su yin ni omo Lagos nawa
I am not even interested in wetin they get to talk
Oya se owo wole, Se owo mi pe
Yama yama e ko o shi wole
Oya se owo wole, Se owo mi pe
Yama yama e ko o shi wole
Oya se owo wole, Se owo mi pe
Yama yama e ko o shi wole
Oya se owo wole, Se owo mi pe
Yama yama e ko o shi wole
Se owo wole

[Verse 2]
Ara san ni nu a shey re eniyan
Oshey baba kan so leave it
Nobody badder nobody badder
N kan ti omo dey yi wa to gori ladder
E da pada
Na we be their father
We keep getting better
We give them any weather ye po
Malo sa omo ma lo sa
Ti won ba ti da gobe sile awon ti yin lo ma ja
Won gbe ashawo won gbe ashawo won gbe ni Kogi Lokoja
Won tun wa mi de Abuja
I cause damage
Package get leakage
My people them kind of manage
Eje lo pe dike dike

[Hook/Chorus]
Omo ologo
Won ti rogo
The lamba is driving them local
Down from Miami to Monaco
I am not even interested in wetin they get to talk
I am not even interested in wetin they get to say
Se ejo o kin su yin ni omo Lagos nawa
I am not even interested in wetin they get to talk
Oya se owo wole, Se owo mi pe
Yama yama e ko o shi wole
Oya se owo wole, Se owo mi pe
Yama yama e ko o shi wole
Oya se owo wole, Se owo mi pe
Yama yama e ko o shi wole
Oya se owo wole, Se owo mi pe
Yama yama e ko o shi wole
Se owo wole

The post Music Lyrics: Olamide – Lagos Nawa appeared first on GL Trends.


Music Lyrics: Rudeboy – Nkenji Keke

$
0
0

Nkenji Keke Lyrics by Rudeboy

[Verse 1]
Nne bia ke nunu
Obi ba ka nu nu
Ada che ta kwa nu
Nde mmadu ga a biakwa nu nu
Obi mara mma baby
Nwanyi sara ngbada
Oge e rugo kwa nu
Mgbe anyi ga e bi kota nu

[Bridge]
Imana e ga egbu mmadu le
anya mmili eh
O gba julu’m anya
O gba julu’m anya
Imana e ga egbu mmadu le
anya mmili eh
O gba julu’m anya
O gba julu’m anya

[Hook/Chorus]
You are my everything, Nkenji keke
The air that I breathe, kenji keke
You’re all that I need, Nkenji keke
Ololololo, Nkenji keke
You are my everything, Nkenji keke
The air that I breathe, kenji keke
You’re all that I need, Nkenji keke
Ololololo, Nkenji keke

[Verse 2]
Oh baby hold up
coz any time that I see your face I’m shining close-up
any how wey I like make e be I go dey there non-stop, non stop
a na ma asuzi Oyibo, e ge gom obodo oyibo
Nwata malu mma nu
nwata killing the boys them
nwata ji zi we oku nunu
na egburia the girls them
Nwata malu mma nu…ogini di
nwata killing the boys them….hehe
nwata ji zi we oku nunu
na egburia the girls them

[Bridge]
Imana e ga egbu mmadu le
anya mmili eh
O gba julu’m anya
O gba julu’m anya
Imana e ga egbu mmadu le
anya mmili eh
O gba julu’m anya
O gba julu’m anya

[Hook/Chorus]
You are my everything, Nkenji keke
The air that I breathe, kenji keke
You’re all that I need, Nkenji keke
Ololololo, Nkenji keke
You are my everything, Nkenji keke
The air that I breathe, kenji keke
You’re all that I need, Nkenji keke
Ololololo, Nkenji keke

[Repeat Verse 1]
Nne bia ke nunu
Obi ba ka nu nu
Ada che ta kwa nu
Nde mmadu ga a biakwa nu nu
Obi mara mma baby
Nwanyi sara ngbada
Oge e rugo kwa nu
Mgbe anyi ga e bi kota nu

[Bridge]
Imana e ga egbu mmadu le
anya mmili eh
O gba julu’m anya
O gba julu’m anya
Imana e ga egbu mmadu le
anya mmili eh
O gba julu’m anya
O gba julu’m anya

[Hook/Chorus]
You are my everything, Nkenji keke
The air that I breathe, kenji keke
You’re all that I need, Nkenji keke
Ololololo, Nkenji keke

The post Music Lyrics: Rudeboy – Nkenji Keke appeared first on GL Trends.

Music Lyrics: Rudeboy – Fire Fire

$
0
0

Fire Fire Lyrics by Rudeboy

Eh
Them go wound oh
I dey thanK God say baba God no be mana mana
na so them go open their mouth si badabada
but them go wound o
coz them know say the girl she dey hot like fire fire eh ya
How them take know abi them be Tekno pana pana

Hallelujah
na God dey do am
halelujah
na so she dey scatter the flour, killing the show
Hallelujah
na only God dey do am
halelujah
I see my baby fire fire
I say she fire fire

Cos today na the D-day
Oya where is my DJ
make e put am for replay
I see my baby fire fire
I say she fire fire
Coz today na the D-day
Oya where is my DJ
make e put am for replay
I see my baby fire fire
I say she fire fire

Hallelujah
na God dey do am
halelujah
na so she dey scatter the flour, killing the show
Hallelujah
na only God dey do am
halelujah
I see my baby fire fire
I say she fire fire

Oh no
As e dey hot o
Oh no
As e dey hot o
eh

Aunty Aunty
Omo if na dance you go taya taya eh
na who send you enter the place wey dey fire fire
Omo na die o
If na birthday, Shayo galore
we go manya manya…eh
She is catching the vibe and I’m catching the feeling
Somebody call the police o
As e dey sweet oh
I don’t want to leave oh
Somebody call the police o
As e dey sweet oh
I don’t want to leave oh
hale hale hale

Hallelujah
na God dey do am
halelujah
na so she dey scatter the flour, killing the show
Hallelujah
na only God dey do am
halelujah
I see my baby fire fire
I say she fire fire

Cos today na the D-day
Oya where is my DJ
make e put am for replay
I see my baby fire fire
I say she fire fire
Coz today na the D-day
Oya where is my DJ
make e put am for replay
I see my baby fire fire
I say she fire fire

Hallelujah
na God dey do am
halelujah
na so she dey scatter the flour, killing the show
Hallelujah
na only God dey do am
halelujah
I see my baby fire fire
I say she fire fire

Oh no
As e dey hot, as e dey hot o
Oh no na na na
As e dey hot
Mr DJ
Sound it

The post Music Lyrics: Rudeboy – Fire Fire appeared first on GL Trends.

Music Lyrics: Reminisce – Do You Feel It

$
0
0

Do You Feel It Lyrics by Reminisce

[Intro]
Ibile
Ehn ehnn
abrakaka tunba ahah

[Verse 1]
Gimme pumps inna bump
I wanna put my jug in your trunk
You say you like my Fuji and Funk
O ti t’ojo meta baibai, haircut is punk
Wo! Me and you in conjunction
A jo ma se concoction, o ma l’ata,
l’epo Ko si discussion
you already know my name na Omo Junction! Oh eh

[Bridge]
Baby are you alright?
I gat everything you gan like
O ma mole gan when NEPA on light
Uhh, amma give it to you all night yeba

[Hook/Chorus]
O n ke, o n ka
s’on touch e
Do You Feel It?
O n ke, o n ka
o n touch e
Do You Feel It?
O n ke, o n ka
s’on touch e
Do You Feel It?
S’o wo ‘nu e? Lemme know please

[Verse 2]
Hold it! Lemme put it in your Pu’
K’a lo we fun ‘rawa ninu Jacuzzi
Kin wa we e n lawani, Lamido Sanusi
Kin wa lo e nilokulo bi ti Rakumi
Mo de gbo p’o like k’o ma je kpako
Do you really know p’emi mo ko Kako?
O ya shyt load of Dollars ni mo sin s’apo
Won ko Naira bo ninu apo Bagco ha ha

[Bridge]
Baby are you alright? Ihh
I gat everything you gon like
O ma mole gan when NEPA on light
Uhh, amma give it to you all night

[Hook/Chorus]
O n ke, o n ka
s’on touch e
Do You Feel It?
O n ke, o n ka
o n touch e
Do You Feel It?
O n ke, o n ka
s’on touch e
Do You Feel It?
Tell me if you really like it, the brushing

[Repeat]
Gimme pumps inna bump
I wanna put my jug in your trunk
You say you like my Fuji and Funk
O ti t’ojo meta baibai, haircut is punk
Wo! Me and you in conjunction
A jo ma se concoction, o ma l’ata,
l’epo Ko si discussion
you already know my name na Omo Junction! hehe

[Outro]
C-mart lose beat eh, Ode le di hit
It’s a freestyle but I don’t give a shyt
Oti mo level yehn
Obalebale issa pon pon, pon pon pon pon
Wan’i pon pon, pon pon
Freestyle lori pon pon
Se’oun kan le baby
Do you like it, izit touching you

The post Music Lyrics: Reminisce – Do You Feel It appeared first on GL Trends.

Music Lyrics: Mr Eazi – Pour Me Water

$
0
0

Pour Me Water Lyrics by Mr Eazi

[Intro]
It’s your boy Eazi
Oh
It’s E-kelly

[Hook/Chorus]
Oh baby
Pour me water, holy water
Quench this fire, ehehee
Pour me water, some holy water
make e quench this fire

[Verse 1]
Everybody want me make I no fall in love with you
But I no answer them, I tell them say na you
Right now you come and then you play me for a fool
Am out here wondering wetin I do, eh

[Hook/Chorus]
Oh baby
Pour me water, holy water
Quench this fire, ehehee ayaya
eh
Pour me water, holy water
Heal this fever

[Verse 2]
E be night but I dey greet you Bonjour
The thing you do me e dey do me kung-fu
This thing I see am e be deja vu, ja vu, deja vu
E be night but I dey greet you Bonjour
The thing you do me e dey do me kung-fu
This song I sing Abena e be for you, for you, only you ma

[Hook/Chorus]
Pour me water
Holy water
Cool my fever, ahahahaha
Just pour me water
Pour me holy water
Make you quench my fever eh, ayaaaa

Zagadat

The post Music Lyrics: Mr Eazi – Pour Me Water appeared first on GL Trends.

Music Lyrics: Olamide – Everyday Is Not Christmas

$
0
0

Everyday Is Not Christmas Lyrics by Olamide

[Intro]
It’s young John the wicked producer
It’s young John the wicked producer
Let the turn up start now

[Hook/Chorus]
Everyday cannot be keresi mesi
so we hustle everyday my brother no time to lazy “no time to lazy o”
Aunty hello
Aunty, Aunty to’n wo le si
Do you want to turn up
abi auntie fe je re si o

[Bridge]
Shey money dey here?
E dey
Shayo dey here e dey
abi e no dey, e dey oh e dey
Shey money dey here?
E dey
Shayo dey here, e dey
abi e no dey, e dey oh e dey

[Verse 1]
Ki ke bale o le jo lara
so when you need me baby halla
daladala anobi baby rara
Oju kon la da mi ni no dey para
When you enter the club, enter the scene
Then you go see what my eyes have seen
You go see boys when dey do their thing
wey dey pop champ when dem do their thing
Girls from 18 reach 19 wey dey strip for the pole lo le fun gba ti

[Hook/Chorus]
Everyday cannot be keresi mesi
so we hustle everyday my brother no time to lazy “no time to lazy o”
Aunty hello
Aunty, Aunty to’n wo le si
Do you want to turn up
abi auntie fe je re si o

[Bridge]
Shey money dey here?
E dey
Shayo dey here e dey
abi e no dey, e dey oh e dey
Shey money dey here?
E dey
Shayo dey here, e dey
abi e no dey, e dey oh e dey

[Verse 2]
Oya param pe, abuku lara onfe
param pe ra pe ra
E ni ma turn up la ale yi
Iya takiti Iya takoto
Idi ore mi le mi o fi si
e di ore mi ta la ko to
Whine up your waist baby
Kpamuregeji for me
You know I really love you
baby no dey shyt for me o
Wait baby calm down
why you wan dey fall my hand now

[Hook/Chorus]
Everyday cannot be keresi mesi
so we hustle everyday my brother no time to lazy “no time to lazy o”
Aunty hello
Aunty, Aunty to’n wo le si
Do you want to turn up
abi auntie fe je re si o

[Bridge]
Shey money dey here?
E dey
Shayo dey here e dey
abi e no dey, e dey oh e dey
Shey money dey here?
E dey
Shayo dey here, e dey
abi e no dey, e dey oh e dey

[Verse 3]
Aunty Nimota ni she is all alone
She tell me she is on her own
She tell me to come her home
I tell her Aunty say oh no
after then she persuade
I dress go like masquerade
I go with my comrade
Tell them say make them co-operate
Oya she open channel o
She tell me to say hello
I say hi, she say oo
no dey dull me, Omo bone
Otunwa, Open channel O
She tell me to say hello
I say hi, she say oo
no dey dull me, Omo bone

[Hook/Chorus]
Everyday cannot be keresi mesi
so we hustle everyday my brother no time to lazy “no time to lazy o”
Aunty hello
Aunty, Aunty to’n wo le si
Do you want to turn up
abi auntie fe je re si o

[Bridge]
Shey money dey here?
E dey
Shayo dey here e dey
abi e no dey, e dey oh e dey
Shey money dey here?
E dey
Shayo dey here, e dey
abi e no dey, e dey oh e dey

The post Music Lyrics: Olamide – Everyday Is Not Christmas appeared first on GL Trends.

Music Lyrics: Olamide – On A Must Buzz ft. Phyno

$
0
0

On A Must Buzz Lyrics by Olamide ft. Phyno

[Intro]
It’s young John the wicked producer
Buzzing Buzz
On a must buzz
Plenty spice and enough sauce

[Bridge]
Eni roma rio, roma
Eni bebe to, bebe
They want to vex me, Ewe
God is blessing me, ehee

[Hook/Chorus]
Buzzing Buzz
On a must buzz
Plenty spice and enough sauce
Buzzing Buzz
On a must buzz
Plenty spice and enough sauce
Buzzing Buzz
On a must buzz
Plenty spice and enough sauce
Buzzing Buzz
On a must buzz
Plenty spice and enough sauce

[Verse 1 – Olamide]
Energy, Energy, Energy young Alhaji
E mo redi ke mo Judi
E ma kodi falaji
I for go Abuja go find my own Nicki Minaj
Y’all should be afraid of what I’do next
You can’t imagine
uh uh
Our brother in the Lord
They can only try but they cannot change the will of God
Uh
Nibo lo ti’n bo to lokun lorun
awa lo original e gbe shi la wan lo bi Justina eh
Kaite kaite
o bu so na kaite
sa’an eh sa’an sa’an bi tikaite
My flow driving them loko
e gba wan bi ti Christ eh
like General IBB swaging every d–n day
Abe bi abe bi o
Abe bi abe bi o
Mami water say make I come under water
Sun’mo yanriya tontinti oh

[Bridge]
Eni roma rio, roma
Eni bebe to, bebe
They want to vex me, Ewe
God is blessing me, ehee

[Hook/Chorus]
Buzzing Buzz
On a must buzz
Plenty spice and enough sauce
Buzzing Buzz
On a must buzz
Plenty spice and enough sauce
Buzzing Buzz
On a must buzz
Plenty spice and enough sauce
Buzzing Buzz
On a must buzz
Plenty spice and enough sauce

[Verse 2 – Phyno]
Sunday morning I dey enter church oh
Kpele Oluwa to make am at any cost oh
Wahala no dey, nsowuno dey
As God turn water to wine
Mmaya go dey
Yeah
Odiegu
now the boy na agbasi so fala
E sim 042 ru gbe ko
ana kposi na Ghana
*** ka farmer
now a na chum ka Nnama
Nwa obolobo now na asi ka’m ke ne ya banana
Adi’m njo, Adi’m a wan njo
Adi’m a njo njo
nwanne afulu’n nko ke ye Chukwu na edim a lonlo
Onye bu guy mulu anya from nde na anka mbo
Shout out to jam boy onye oma ifeoma na atuto
Asim a dull ah na ife lu wo make I ball
Mana e chotam e bulie warn ma
E ji nwoke dika nke Onitsha
Nebolisa
One can never stumble
E na fuo ma ki na tu ka umu ko royal rumble
nwanne sit down and be humble

[Bridge]
Eni roma rio, roma
Eni bebe to, bebe
They want to vex me, Ewe
God is blessing me, ehee

[Hook/Chorus]
Buzzing Buzz
On a must buzz
Plenty spice and enough sauce
Buzzing Buzz
On a must buzz
Plenty spice and enough sauce
Buzzing Buzz
On a must buzz
Plenty spice and enough sauce
Buzzing Buzz
On a must buzz
Plenty spice and enough sauce

[Outro]
Hee
The thing buzz
Nwanne buzz buzz, hee
O sa ga nmanu ka o bu puff puff
The buzz, every where dey show me love
I fe ku stress no man can cough
Otua, otua, otua Ele
Se se se se
Onwe be di ifu nwanne

The post Music Lyrics: Olamide – On A Must Buzz ft. Phyno appeared first on GL Trends.

Music Lyrics: Olamide – Fine Fine Girls ft. Tiwa Savage

$
0
0

Fine Fine Girls Lyrics by Olamide ft. Tiwa Savage

[Intro]
It’s young John the wicked producer
Wetin you go do, you go do
Wetin you, Wetin you, Wetin you go do
Yeeeaah

[Hook/Chorus]
I say fine fine girls in the building tonight
African girls in the building tonight
Jamiacan girls in the building tonight
I say fine fine girls in the building tonight
Naija girls in the building tonight
Latino babes in the building tonight
They want to shake am oh, Shake am o
Whine am oh, whine am o
Roll am oh, roll am oh
I say they want to shake am oh, Shake am o
Whine am oh, whine am o
Roll am oh, roll am oh

[Verse 1 – Olamide]
Baby na one for the show
get money, get that dough
bad girl let them know
shake it like wo
You dey make my head dey spin oh
Yes you dey do me mad thing o
Wey you shake that thing o
Oya make that thing go

[Bridge]
kapdukaduka
kapdukaduka
kapdukaduka
kapdukaduka
Shock me like live wire, hot like fire
My heart desire,
kilo’n kpe saya
Onja mi lara
Onjo mi lara
When she dey whine, know say she no dey taya

[Hook/Chorus]
I say fine fine girls in the building tonight
African girls in the building tonight
Jamiacan girls in the building tonight
I say fine fine girls in the building tonight
Naija girls in the building tonight
Latino babes in the building tonight
They want to shake am oh, Shake am o
Whine am oh, whine am o
Roll am oh, roll am oh
I say they want to shake am oh, Shake am o
Whine am oh, whine am o
Roll am oh, roll am oh

[Verse 2 – Tiwa Savage]
Update, baddo
Tiwa Savage
Wetin you do? you go do
When I start to dey shake my b-m b-m for you
I bounce it for you
I know say you like to make a move, so make a move
You messin with the baddest bish in the whole club tonight yeah
So come make I rewind the body for you
This our feelings, they are feelings for two uh uh
make walangolo galala
Baby walangolo galala
To ba no owo baby ma jo
Robo ske ske robo robo
make me walangolo galala
baby walangolo galala

[Hook/Chorus]
I say fine fine girls in the building tonight
African girls in the building tonight
Jamiacan girls in the building tonight
I say fine fine girls in the building tonight
Naija girls in the building tonight
Latino babes in the building tonight
They want to shake am oh, Shake am o
Whine am oh, whine am o
Roll am oh, roll am oh
I say they want to shake am oh, Shake am o
Whine am oh, whine am o
Roll am oh, roll am oh

[Outro]
Bad girl let them know o
Shake it like woo
Wetin you go do, you go do
When I start to dey shake my bumbum for you
I bounce it for you ah
kapdukaduka, kapdukaduka
kapdukaduka, kapdukaduka
kapdukaduka, kapdukaduka
kapdukaduka, kapdukaduka

The post Music Lyrics: Olamide – Fine Fine Girls ft. Tiwa Savage appeared first on GL Trends.


Music Lyrics: Olamide – Bend It Over ft. Timaya & Reminisce

$
0
0

Bend It Over Lyrics by Olamide ft. Timaya & Reminisce

[Intro]
Bad bad bad bish (lega)
Bad bad bad bish, yebo
Bad bad bad bish yebo

[Pre-Hook/Chorus]
Bad bishs on the floor, t’on gbowo sugar daddy
t’on dull, ehh, awon omo mi, eh awon omo mi
Eh awon omo mi, awon omo tikabodi
Bad bishs on the floor, t’on gbowo sugar daddy
t’on dull, ehh, awon omo mi, eh awon omo mi
Eh awon omo mi, awon omo tikabodi, ehh hmnn

[Hook/Chorus]
Bend It Over, burst it open for me, Bend It Over,
burst it open for me, eh
Bend It Over, burst it open for me, burst it open for me
Oya burst it open for me, hmnn
Bend It Over, burst it open for me, Bend It Over,
burst it open for me, eh
Bend It Over, burst it open for me, burst it open for me
Oya burst it open for me

[Verse 1 – Olamide]
Ah ah, sh-tto re, ise yen o easy
Ghana Bounce k’o leleyi, bere lowo Eazi
Idi n mi jolojolo with too much efizzy
What? Bumbumclad, ki leleyi, easy?
Ah ah, zigiza oh zigi zagazaga
What? No 1 nobody badder badder
Oya, fisi, no wahala hala, anytime you wanna do
that silly panapana
Ah, take time, ogbeni take time t’awon mami
ba ti gbe’se yo l’oru or day time
Ah, some times ko si break time
Kowope kowole, jasi one time

[Bridge]
F–k f–k with olosho, whine olosho (olosho)
F–k with olosho, shine olosho (olosho)
F–k with olosho, mo like olosho cos nobody
t’o le turn up bi ti olosho (olosho)
F–k f–k with olosho, whine olosho (olosho)
F–k with olosho, shine olosho (olosho)
F–k with olosho, mo like olosho cos nobody
t’o le turn up bi ti olosho (olosho)

[Pre-Hook/Chorus]
Bad bishs on the floor, t’on gbowo sugar daddy
t’on dull, ehh, awon omo mi, eh awon omo mi
Eh awon omo mi, awon omo tikabodi
Bad bishs on the floor, t’on gbowo sugar daddy
t’on dull, ehh, awon omo mi, eh awon omo mi
Eh awon omo mi, awon omo tikabodi, ehh hmnn

[Hook/Chorus]
Bend It Over, burst it open for me, Bend It Over,
burst it open for me, eh
Bend It Over, burst it open for me, burst it open for me
Oya burst it open for me, hmnn
Bend It Over, burst it open for me, Bend It Over,
burst it open for me, eh
Bend It Over, burst it open for me, burst it open for me
Oya burst it open for me

[Verse 2 – Reminisce]
Eyin omo tikabodi at’eyin thicker body
Edakun moni ibere kan, edakun s’e ti fodi?
Awon Slay Mama t’on da Foundation bo bobby
Skirt nikan lo ma ka soke t’o ba ma yodi
Alaga 4040, awon ele mi 3030
Di Aunty e mu o tori t’a ba pade ni party
Won ma bami lole o de ma di N@ughty N@ughty
Ma sewon yanma yanma tori mo sa jati jati
I like big money, I like big cars
I love big bobby, I love big yansh
Mo gbo p’o de like t’o ma fo Big Star
2 ti ge 4, wizkolo wizka
Brazilian Weave wey you buy yesterday
Na hin you want use to shakara for me
Roll it, shanko level, lo r’akara wa oh oh ohh

[Pre-Hook/Chorus]
Bad bishs on the floor, t’on gbowo sugar daddy
t’on dull, ehh, awon omo mi, eh awon omo mi
Eh awon omo mi, awon omo tikabodi
Bad bishs on the floor, t’on gbowo sugar daddy
t’on dull, ehh, awon omo mi, eh awon omo mi
Eh awon omo mi, awon omo tikabodi, ehh hmnn

[Hook/Chorus]
Bend It Over, burst it open for me, Bend It Over,
burst it open for me, eh
Bend It Over, burst it open for me, burst it open for me
Oya burst it open for me, hmnn
Bend It Over, burst it open for me, Bend It Over,
burst it open for me, eh
Bend It Over, burst it open for me, burst it open for me
Oya burst it open for me

[Verse 3 – Timaya]
Oh Lord, come down, shey na me Bolanle want run down?
Oh Lord, come down, shey na me Yetunde want run down?
Eh go, go shordy, too much money, mehn I’ spend it
ontop your body
Eh go, go shordy, the way you whine, make me wanna call you baby
Yeh
Baby girl, dancia for me, I like the way you konto for me
Bend It Over, burst it open for me
See these girls themma want kolobi, yeh
Baby, we don’t boast anymore, we don’t talk anymore
we don’t shout anymore, when we come around, the people dey know
Oh Lord, come down, shey na me Bolanle want run down?
Oh Lord, come down, shey na me Yetunde want run down?

The post Music Lyrics: Olamide – Bend It Over ft. Timaya & Reminisce appeared first on GL Trends.

Music Lyrics: Olamide – Radio Lagos

$
0
0

Radio Lagos Lyrics by Olamide

[Hook/Chorus]
O ni o gb’olosho “O ni o gb’olosho”
O ni o se Yahoo “O ni o se Yahoo”
O ni o sha wire “O ni o sha wire”
O ni o naa ike “O ni o naa ike”

Oya Radio Lagos
awon Radio Lagos
Elejo wewe niyin oh Radio Lagos
One more time
Oya Radio Lagos, awon Radio Lagos
Elejo wewe niyin oh Radio Lagos
O ni o gb’olosho

[Verse 1]
Ice ninu bucket, Hennessy ninu posi “ninu posi”
Awon super models, e gbenu loru wos
My n—a fun won Burberry chains,
perform pelu slipms Gucci
Olorun a nki fenu se “fenu se”
F’omo yodi ninu baluwe ninu Versace robe mi
Mo gbe go s’oju bi t’aluwe “Aluwe”
Ejima Jesus, ngbo ta lo ran?
Won lo o fe ku fun mi,
omo y’apa fun mi, maa lo be
Mo gbe Gold s’orun, mo gbe Gold s’oko
Mon de go on soun, cause mo ko ero s’oko
Living my life like I’m almost fifty something
but i’m just Twenty something
Yes, owo mi tete ji s’owo “ji s’owo”
Young and reckless, omo to nso
Life ti mo live bad, oni repercussion
Ka ma s’ayo, ka ma gbe olonsho ni junction
F’owo rora tesho, owa tun wa mi lo church

[Hook/Chorus]
O ni o gb’olosho “O ni o gb’olosho”
O ni o se Yahoo “O ni o se Yahoo”
O ni o sha wire “O ni o sha wire”
O ni o naa ike “O ni o naa ike”

Oya Radio Lagos
awon Radio Lagos
Elejo wewe niyin ooh Radio Lagos
One more time
Oya Radio Lagos
awon Radio Lagos
Elejo wewe niyin ooh Radio Lagos
O ni o gb’olosho

[Verse 2]
Ko kin shey news mo, pe mo ti elevate
Mo kin duro d’ojo birthday mimo kin to celeberate “celeberate”
Ta ta ta meta, mama je o ba wa
Ka ta le, ka ta oko, ka tu ta motor “Motor”
Swag, grind everyday, bi pe mo loco
Of course, I’m loco
Won tu nipe, mo tu ni choco “choco”
Flip money, ko naaro bi fila gogoro
Gidigba o shi lekun afi ni to ni kokoro
Big city bright light
yellow bottle to lime light
Young n—a, act right
Awon tie o ti lem tight, ma fi emi e ta kite
Wear suit, wear tie, go to church, pay tithe
Teaching me how to live life
Nobody taught me how to make chedda though
Nigbati poverty fe pami ,nibo le wa tho.?
Won fe decipher life awon omo Alpha
Won mo relationship ti mo ni pelu Alpha

[Outro]
Alpha and Omega
Oluwa ni Ultimate
Oluwa ni Champion
No forever Champion
Gbogbo wa kan try ni
Olorun gbo, you get me
You know what I’m saying
You know what I mean
Hehehehe

The post Music Lyrics: Olamide – Radio Lagos appeared first on GL Trends.

Music Lyrics: Olamide – Oro Paw Paw

$
0
0

Oro Paw Paw Lyrics by Olamide

Baba them down grade, Baba them down grade
Baba, them down grade mi gan ni oh
Gidi gan ni oh, eh

Them say we no go hammer gan
Oro Paw Paw ni yen
Them say we no go reach the top
Oro Paw Paw ni yen
Them want to stop the blessing gan
Oro Paw Paw ni yen
Daddy n Mummy say they love me
Bere mole k’e ma jo ohh

Ijo le jo bayi, ijo le jo t’o to bayi ahnn ehh
Ma gbese nikan kan
Ijo le jo bayi, ijo le jo t’o to bayi ahnn ehh
Ma gbese nikan kan
Se’jo le jo bayi, se’jo le jo t’o to bayi ahnn ehh
Ma gbese nikan kan
Se’jo le jo bayi, se’jo le jo t’o to bayi ahnn ehh
Ma gbese nikan kan

Mama don’t cry, mama don’t cry, mama don’t cry
I’ll be on ma grind, I’ll be on my grind, I’ll be on ma grind
Soon your boy go shine, soon your boy go shine, soon your boy go shine
Everything go fine, everything go fine, everything go fine
Thank God for his love upon me
I know he truly loves me
Mama don’t you worry, ma lowo, ma ni money ehh
T’igbin ba ti fa, ikaraun ma tele, ikaraun ma tele
Ah, blessing follow me, blessing follow
everyday, follow everyday
My God is powerful Arabata-ribiti
GOne are the days t’an ra bata ni titi
Eh, my problem na him calamity
Baba, e cover mi gidi gan, e ri bi, e ri bi?
E ri b’a se n jaye? E ri b’a se n lo Miami eh?
E ri b’a se n jaye? E ri b’a se n lo Paris eh?
E ri b’a se n jaye? E ri b’a se n lo Monaco yehh eh?
Let’s go now to Miami, eh

Them say we no go hammer gan
Oro Paw Paw ni yen
Them say we no go reach the top
Oro Paw Paw ni yen
Them want to stop the blessing gan
Oro Paw Paw ni yen
Daddy n Mummy say they love me
Bere mole k’e ma jo ohh

Ijo le jo bayi, ijo le jo t’o to bayi ahnn ehh
Ma gbese nikan kan
Ijo le jo bayi, ijo le jo t’o to bayi ahnn ehh
Ma gbese nikan kan
Se’jo le jo bayi, se’jo le jo t’o to bayi ahnn ehh
Ma gbese nikan kan
Se’jo le jo bayi, se’jo le jo t’o to bayi ahnn ehh
Ma gbese nikan kan

Won downgrade gan cos I be omo gutter
Ambode o fi siren lori Helicopter
Ki lo wa de t’e n buga mi? Soon, I go B.utter oh
Oluwa loni glory yen, Oluwa loni power
Awa na re oh, a o ju bayi lo
Oluwa lo se oh, omo eyan ko oh, eyan ko oh
Bo d’ola, mo le gba Dubai lo, mo le gba Miami lo
Mo le gba Paris lo, yeh

So, them tell me say, so them tell me say, so them tell me say
Them say I kana bi omo igbo t’o wa lati Mbaise
Mama tell me say, mama tell me say, mama tell me say oh
Papa tell me say oh, papa tell me say
You never get no be yawa
Akalolo si ma pe Baba
Knicker Burger no be Kaba
Them no dey catch late-comer lori level yi rara oh
Ah, rara oh, rara ohhhh
Let’s go now to Miami

Se’jo le jo bayi, se’jo le jo t’o to bayi ahnn ehh
Ma gbese nikan kan
Se’jo le jo bayi, se’jo le jo t’o to bayi ahnn ehh
Ma gbese nikan kan

Se’jo le jo bayi, se’jo le jo t’o to bayi ahnn ehh
Governor Ambode- ma gbese nikan kan
Se’jo le jo bayi, se’jo le jo t’o to bayi ahnn ehh
Elegushi- ma gbese nikan kan
Se’jo le jo bayi, se’jo le jo t’o to bayi ahnn ehh
Seyi Tinubu- ma gbese nikan kan
Se’jo le jo bayi, se’jo le jo t’o to bayi ahnn ehh
Shina Peller- ma gbese nikan kan
Se’jo le jo bayi, se’jo le jo t’o to bayi ahnn ehh
IBD Dende- ma gbese nikan kan
Se’jo le jo bayi, se’jo le jo t’o to bayi ahnn ehh
MC Musiliu- ma gbese nikan kan
Se’jo le jo bayi, se’jo le jo t’o to bayi ahnn ehh
Alhaji Paso Wonder- ma gbese bi giant
Update! Oya!

The post Music Lyrics: Olamide – Oro Paw Paw appeared first on GL Trends.

Music Lyrics: Olamide – SaySayMaley

$
0
0

SaySayMaley Lyrics by Olamide

[Hook/Chorus]
SaySayMaley maley maley “maley”
Sebi Sunny lo ni Guitar
SaySayMaley maley maley “maley”
Omo wobe loni jiga
SaySayMaley maley maley “maley”
Sebi Baddo loni tungba
SaySayMaley maley maley “maley”
Pretty lady ma lo buga
Won le le mu, won le le ba, won le le ba, won le le mu
Won le le mu, won le le ba, won le le ba, won le le mu
SaySayMaley maley maley “maley”

[Verse 1]
How could it be this big, how could it be this fatter?
Awusubilai you go give me what your critical
Baby take bow to the front make you bring it back
Fikifiki walk, fiki walk like a Jimmy Jatt that
Baby girl, se o ma give me that thing? “that thing”
Wind slow for that party “party”
Take it slow oya bring it back “back”
Wind slow for daddy
Ibadi leleyi, ki tu leleyi ooh?
Tip of the iceberg, binti leleyi
Shey p—y cat abi ki tu leleyi ooh?
The way you dey wind, you go kill me leleyi ooh
Baby girl, se o ma give me that thing? “that thing”
Wind slow for that party “party”
Take it slow oya bring it back “back”
Wind slow for daddy
Ibadi leleyi, ki tu leleyi ooh?

[Hook/Chorus]
SaySayMaley maley maley “maley”
Sebi Sunny lo ni Guitar
SaySayMaley maley maley “maley”
Omo wobe loni jiga
SaySayMaley maley maley “maley”
Sebi Baddo loni tungba
SaySayMaley maley maley “maley”
Pretty lady ma lo buga
Won le le mu, won le le ba, won le le ba, won le le mu
Won le le mu, won le le ba, won le le ba, won le le mu
SaySayMaley maley maley

[Verse 2]
Aah ooh Lord of mercy “mercy”
Aunty Blessing one kill person “person”
Aunty Blessing bad she bad bad she bad she bad bad, o nlo fi mi ju pa “ju pa”
See big wahala “wahala”
O fe daku sibi mayana
Owo mi mare funfun nene, o mo bi sultana
Cause awon boys won ni plenty money, very big money
Won wa lo nshey yahoo
Oh baby girl won le ni were lori
Bo ni were lori, ko le to ti maalu
Oya samba! idi lolo ooh
Wa gba nappy loroooh
Packaging yi gboro ooh
Pepper dem gang gboro ooh

[Hook/Chorus]
SaySayMaley maley maley “maley”
Sebi Sunny lo ni Guitar
SaySayMaley maley maley “maley”
Omo wobe loni jiga
SaySayMaley maley maley “maley”
Sebi Baddo loni tungba
SaySayMaley maley maley “maley”
Pretty lady ma lo buga
Won le le mu, won le le ba, won le le ba, won le le mu
Won le le mu, won le le ba, won le le ba, won le le mu
SaySayMaley maley maley “maley noni”

The post Music Lyrics: Olamide – SaySayMaley appeared first on GL Trends.

Music Lyrics: Olamide – Shine

$
0
0

Shine Lyrics by Olamide

Baddo lo shey beat yi
Awuri sele lo gba oko
Mo ti san yi lori, mo ti di shoko
One time for me n—-s we dey go loko
No choice lori titi, ko de si loko
Ateyin wa, ateyin bo
Eyin omo adugbo mi
Ile ileri la wo yi
We are almost there, e ma sooro, eeh! e ma sooro, e ma sooro
E ma sooro, we are almost there, e ma sooro, eeh! e ma sooro

Revolution lon kan ilekun yin lowolowo bayi
Gbogbo awon to so wipe, mi o le lowo bayi
Mo ti lowo lowo bayi, there’s nothing I cannot buy
To ba wun mi lowo bayi, ma gbe olonsho lo Dubai
Gbogbo ojo aye mi, ipinu ni m fi shey
Gbogbo yawa te fun mi, ibinu ni mo fi shey
Gbogbo okuta te so lu mi, ishinu ni mo fi shey
A je okuta ma mumi, ibinu ni mo fi se
I don’t dwell on my sorrows and my pains anymore
Ojo buruku esu gbo mi mu, Olorun o ni je ke ri mo
Enu ose Durella mi ma luyo won fenu **
Won ni mo ti l’owo lowo, but I still want many more
Eyin olori buruku ti e wa ni industry yi
Ti en je owo artiste te de fe share money yi
Ara la san pa yin, ogun lakaye oshimole won ma fi eje yin we
Dead body yin, a ma te mo le

I get my eyes on you mother f!!ckers
Igboro ti ja, what dey do mother f!!ckers
Uprising ni ise yen, ma lo sun le
Awon temi yapa lori titi won de kun le
Bi ro lo fun ogun odun, oto ma de ba l’ojo kan
Monkey dey work, baboon dey chop, ko ni da fun mummy yin
Ma ma ko bi one million emi o kin shey omo ko
Revolution ti wole dey, ko ni da fun mummy yin
They say, you next to shine, you next to shine
Won gbadura ko shanku bi siga benson sha
Dem mourn you wear designer and a flashy cars
Won gbadura ko lo Dagrin be the next to die aah!

Shi ilekun yen le je ki awon temi wole
Teba ti ilekun yen pa, won a ka yin mole
Ahn ahn!, ta gbe bon , ta j’ale, ta de mu gbedu le fun awon igboro properly
To ba ya, e ma so pe, omo ghetto o ni sense
Omo ghetto o no ju ko maa fa… ko de ni s£x
Omo ghetto oni sponsor omo ghetto de invest
All the sweat and the tears si ni game e den vex
eeh! para waa ooh, ogbeni para wa ooh
E ma lo se were yin de bi, ejo e ma lo wa ooh
Lai se action, God dey bless to do what they gonna ask you
Oga no dey stress me

I could go on and on, on and on and on
Everyday is a blessing, e gbagbe t’ano
Bawo n’ile yen se jo, ki le gbe kana?
Asiri yin ma tu l’ola ina te ina
Awon to fe kari ona lo kari ona gbe gba
One day yawa go burst, yawa go still gas
Te ba sun bi ora, epo go soon gba
All of the wuruwuru you dey do go soon cast
Let my n—-s shine let them shine joor
Let my n—-s fly let them fly huh
Anobi awon omo wobe
Iya yin en lati obey ooh

Baddo lo se beat yen
Baddo lo se beat yen

The post Music Lyrics: Olamide – Shine appeared first on GL Trends.

Viewing all 874 articles
Browse latest View live