Quantcast
Channel: Naija Music Lyrics 17th March 2022 2022
Viewing all articles
Browse latest Browse all 874

Music Lyrics: Jenny O Ft. Mayorkun x Dremo x Mz Kizz – Number One

$
0
0

Music Lyrics Of Number One By Jenny O Ft. Mayorkun x Dremo x Mz Kizz

[Intro]
One plus one na equal Two
She tell me say you equal two
Beatz from PeeJay
Jenny O

[Chorus]
Me and you
We go dey jolly dey go
Nobody fit put asunder, no be say na yonder
Mu na gi ge bi
You’re my Number One

[Verse 1 – Mz Kizz]
Yeah! Mz Kizz
So we stepping to the top, we never go down
And we speak to the last, never slow down
No time you know I get to love you
Na you seize my heart, na you hold am
Say for life I stay with you, no be lie I tell the truth
Won le pe mi ni ab’oko ku; na me know wetin I see in you
Won bere, why you wan die for her neck?
Shay omo yen mo ounje se, shay o le Tw@rk?
Dem try kin fi e le, walahi ko le work
If she see you, other girls, she go still come back
For life I stay with you
sua-sua; follow me
I’ll never fall your hand eh!
Baby you know me

[Verse 2 – Mayorkun]
Girl you fresh, you dey make my heart beat
They can’t stand our love, make them find sit
Show me one phase, make I light it
Our love is sweet ooh, make I fight it
Mi o r’aye gbogbo robon rebe se
Obinrin meta lo ri, bawo lo se je?
Gbogbo rumour loje ki everybody te
Lola ni ooh, that’s my…

[Chorus]
We go dey jolly dey go
Nobody fit put asunder, no be say na yonder
Mu na gi ge bi
You’re my Number One

The post Music Lyrics: Jenny O Ft. Mayorkun x Dremo x Mz Kizz – Number One appeared first on GL Trends.


Viewing all articles
Browse latest Browse all 874

Trending Articles