Quantcast
Channel: Naija Music Lyrics 17th March 2022 2022
Viewing all articles
Browse latest Browse all 874

Music Lyrics: Trey Tiny Ft. Dremo – Ali Don Pay

$
0
0

image

Lyrics Of Trey Tiny Ft. Dremo – Ali Don Pay

[Intro] Luish Ali Don Pay
Code Name…
Badder man Trey Tiny
Dremo! [Verse 1] I don dey grind, since ’99
‘Dey pray for mine dema dreams are mine
I still dey rap just want to sing
You want to take wetin you bring?
Suddenly suddenly, Oluwa bless
And, they’ calling me
And all these girls that’ be’ dulling me
I dey give am, she beg me, say “cum in me”
Ah, ah Alubarika, for me, and my nigghers
Pull up in a bima
Swagger like Mabilla [Chrus] Ali Don Pay Ali Don Pay
Call all my guys dem, to pop Roze
We go shut down the town
We go cause gobe
The way that you whine
Me say ‘ah, mo gbe’

Ali Don Pay Ali Don Pay
Call all my guys dem, to pop Roze
We go shut down the town
We go cause gobe
The way that you whine
Me say ‘ah, mo gbe’

Rappar wey dey sing song
The way that you whine
Me say ‘ah, mo gbe’
Eh, eh rapper wey dey sing song, eh
Ali Don Pay
Ali Don Pay, eh, eh, eh, ehh
Don Pay! Ali Don Pay

[Verse 2 – Dremo] Career n gbona o tu n bubble bi Jacuzzi
All invitation card na VVIP
Se mo le so pe mo ti l’enu bi Jay-Z?
Tori pe won fun emi ati bae mi ni blue IV
Update vevo update update
Alert o ni pe wo’le, e wa at alert
Only the strongest can resip
You cannot be compared with Bill Gates
You never reach taro fire your yanch
Because Ali Don Pay pocket wey pass Muhammed Ali punch
Back in the days, when we always dey drink Ponche
Grass 2 Grace awa ti upgrade, dey drink Donpe

Update update oya, Freeman, update dosai
Expect the unexpected from the New School boys
‘Rented the benz rest take as am reckless”
So, mo le j’oju e
You no too dey important like a pendant to a necklace

[Trey T] Suddenly suddenly, Oluwa bless
And, they’ calling me
And all these girls that’ be’ dulling me
I dey give am, she beg me, say “come in me”
Ah, ah Alubarika, [suddenly], for me, and my nigghers
[Ah be calling me] pull up in a bima
[And be dulling me] Swagger like Mabilla [Repeat Chorus] [Freestyle]

Ihh mo n gb’owo oh
Everyday I dey grind, I dey party, and shayoo
When owu dey blow me
None of these girls dem know me
Marcos, you know the story
Though, I still dey give God the glory
When owu dey blow me
None of these girls dem know me
Dremo, you know the story
Though, I still dey give God the glory

The post Music Lyrics: Trey Tiny Ft. Dremo – Ali Don Pay appeared first on GL Trends.


Viewing all articles
Browse latest Browse all 874

Trending Articles